Wikipedia pcmwiki https://pcm.wikipedia.org/wiki/Main_Pej MediaWiki 1.39.0-wmf.26 first-letter Media Impotant Tok abaut am Yuza Yuza tok abaut am Wikipedia Wikipedia tok abaut am File File tok abaut am MediaWiki MediaWiki tok abaut am Templet Templet tok abaut am Hep Hep tok abaut am Katigori Katigori tok abaut am TimedText TimedText talk Modul Modul tok abaut am Gajet Gajet tok abaut am Gajet definishon Gajet definishon tok abaut am Abayomi Barber 0 65 16359 16351 2022-08-28T10:47:54Z Samatics 10 wikitext text/x-wiki '''Abayomi Adebayo Barber''' (dem bon am for October 23, 1928 an e kpai for December 26, 2021) na [[Naija]] pesin wey dey draw fain fain tins for Naijá an e bi di oga for ''Barber Art School'' wey dey insaid Legos for Naijá. E get koneshion wel wel for insaid Naijá muzik but plenti oyibo pipul no sabi am. Dem rili sabi am as pesin wey biliv sey evritin wey dey hapun for dis laif jost dey hapun an dem sabi am as pesin wey biliv sey dream dey hapun.Barber don rait som tins abaut di foma presido for Naijá wey di nem na Murtala Mohammed an anoda pesin wey don bi Oba for Ile-Ife bifor wey im nem na Adesoji Aderemi. One of e wok wey pipul sabi wel wel na di one wey im yuz oil pent tek draw Shehu Shagari. ==How im tek stat life== Dem born Barber for October 23, 1928 for Ile-Ife for Samuel Bamidele an Victoria Waleola Barber famili. Na for ''St Peter's Anglican School'' e tek stat im skul mata for Iremo wey dey insaid Ife an na for 1948 im finish im skul for St Stephen's Skul for inside Modakeke for Ife. For 1949, Barber yuz stik du one fain tin an im kom du plenti kompitishon for insaid dat year. Na for 1952 pipu stat to sabi am for Legos wen im win one kompitishon wey Elder Dempster dey du wey di nem na ''Lines Silver Cup'' bikos na im win am as di pesin wey di tin wey im draw fain pas for di ''Nigeria Festival of the Arts''. Afta dem giv am di prize, dem kom tel am to draw di oga kpata-kpata for Ikoyi klub wey wan stop to bi di oga kpata-kpata wey im nem na Harold Cooper. Dem giv Barber wok for Legos wen 1952 jost dey stat as pesin wey dey draw for buk an for pipul wey wan mek evribodi sabi wetin dem dey sel for one Naijá Kompini for Yaba insaid Legos. For 1955, Barber join one pipul wey de yuz stone do fain-fain tins for ''Yaba College of Technology'' wey di oga kpata-kpata na one man wey kom from Britain wey im nem na Paul Mount. For 1957, one of Barber papa broda wey e nem na Adesoji Aderemi kari am go mit Awolowo wey bi di oga kpata-kpata for Westa Naijá. Bikos of dis one, e kom join di pipul wey dey du plenti-plenti tins to see if dem go sabi as di Yoruba pipul tek stat.Barber wok as pesin wey bi dey folo pesin du plenti tins an dis one mek am see plenti big-big pipul laik Saburi Biobaku, William Fagg, Frank Willet an Dr Bradburty. For 1960 go rish 1962 di Govament kari am go ''Central School of Arts and Crafts'' for London. For dis skul, Barber len how to kip tins mek dem no spoil an e kom stil kontiniu di wok wey dem yuz stone tek mek Obafemi Awolowo. Wahala kom hapun for insaid di Govament wey kom mek govament stop to dey pay for im skul. As im dey for England e kontiniu to dey len how to dey draw, e len how dem dey yuz stone mek fain fain tins for Mancini an Tozer studios wey dey inside London. Barber stil wok as di pesin wey folo di oga kpata-kpata for one studio wey Edward Delaney get an e kom stil wok for ''Oscar Nemon Studio'' for ''St James Studio'' for London.Barber wok wit Nemon to yuz stone do five difren difren fain design of Winston Churchill. Na im stil bi di sekond oga for di ples wey dem kip plenti tins wey don tey for laif for Britain. Na for 1971 e kom bak to Naijá an dem giv am wok as pesin we dey draw for insaid ''School of African And Asian Studies'' wey di nem now na ''Center for Cultural Studies'' for ''University of Lagos''. Dem kom tel am to draw di pesin we dey rul for Ethopia wey im nem na Haile Selassie for di taim wen e kom Naijá. Wen Barber kom bak to Naijá, e no laik di way dem dey tek draw for hie bikos im biliv sey if pesin kontiniu to dey draw evritaim, di pesin go rili sabi di wok wel-wel.Barber stat to dey tich pipul di wok for 1973 an na Muri Adejim im fest tich for inside di yunivasiti. Na for 1989 Barber fest sho plenti pipul im wok an e kol am ''Abayomi Barber A Retrospective''. Som of im wok stil dey for insaid ''National Gallery of Modern Art'' laik di one wey im yuz stone design Ali Maigoro an Yemoja. Barber kontiniu to dey draw fain fain tins wit pent an stone an for one buk insaid midu of 2017 e tok abaut im wok an wetin im biliv for laif. [[Katigori:Tori About Pipu Life]] tiyxunp99oouapsh44gjjqairectm9d Bright Chimezie 0 192 16356 15388 2022-08-28T06:31:04Z Biowikician 24 wikitext text/x-wiki '''Bright Chimezie''' (dem bon am for October 1, 1960) na [[Naijá]] muzishian eru kom fom pesin wey [[Abia State|Abia Stet]] in Naijá. Im kain of muzik na im dem dey kol ''Zigma Sound''. Dis kain muzik dey popula wel-wel for di easta pat of Naijá for 1980. Dis muzik join lokal Naijá muzik wit Igbo Hailaif muzik. [[Katigori:Tori About Pipu Life]] pchtsso927ic8c37oy15ed8qao89qte Bukola Saraki 0 199 16357 15389 2022-08-28T06:44:06Z Biowikician 24 wikitext text/x-wiki '''Olubukola Abubakar Saraki''', MBBS, CON (dem bon am for December 19, 1962) na [[Naijá]] politishian. Na Saraki bi di 13 pesin we bikom presido for Naijá Senat fom 20145 go rish 2019 an na im stil be oga for di nomba 8 Naijá Nashonal Saraki bi gofnor for [[Kwara State|Kwara Stet]] fom 2003 go rish 2011, an dem vot for am to go Senat for 2011 onda ''Peoples Democratic Party (PDP)'' an Saraki stil win for 2015 onda ''All Progressives Congress (APC)''. Saraki lif ''All Progressive Congress'' (APC) an go bak to ''People's Democratic Party'' (PDP) wie im bikom di oga for July 31, 2018. ==Abaut im famili== Dem bon Saraki for December 19, 1962 for London. Im mama nem na Florence Morenike Saraki an im papa na Olusola Saraki wey bi Senator for Naijá Sekond Ripublik. Bukola Saraki mari Toyin Saraki an dem get 4 pikin dem togeda. ==How im tek go skul== Saraki go skul for King's College, Lagos, wie im finish for 1978. Im kom go ''Cheltenham College'' for ''United Kingdom'' fom 1979 go rish 1981. Afta im finish for dat skul, Saraki kom go ''London Hospital Medical College of the University of London'' from 1982 go rish 1987, wie im get di satifiket ''Bachelor of Medicine, Bachelor of Surgery''. ==How im tek stat wok== Saraki wok as medikal ofisa for ''Rush Green Hospital'', Essex fom 1988 go rish 1989. Im bi di oga kpatakpata for ''Société Générale Bank'' (Nig) Ltd from 1990 go rish 2000.For 2000, President Olusegun Obasanjo mek am ''Special Assistant to the President on Budget''. [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[en:Bukola Saraki]] el4sels1clkegiwukmwqmxyi9u97xyz 16358 16357 2022-08-28T06:49:34Z Biowikician 24 wikitext text/x-wiki [[File:Bukola Saraki (cropped).jpg|thumb|Bukola_Saraki_(cropped)]] '''Olubukola Abubakar Saraki''', MBBS, CON (dem bon am for December 19, 1962) na [[Naijá]] politishian. Na Saraki bi di 13 pesin we bikom presido for Naijá Senat fom 20145 go rish 2019 an na im stil be oga for di nomba 8 Naijá Nashonal Saraki bi gofnor for [[Kwara State|Kwara Stet]] fom 2003 go rish 2011, an dem vot for am to go Senat for 2011 onda ''Peoples Democratic Party (PDP)'' an Saraki stil win for 2015 onda ''All Progressives Congress (APC)''. Saraki lif ''All Progressive Congress'' (APC) an go bak to ''People's Democratic Party'' (PDP) wie im bikom di oga for July 31, 2018. ==Abaut im famili== Dem bon Saraki for December 19, 1962 for London. Im mama nem na Florence Morenike Saraki an im papa na Olusola Saraki wey bi Senator for Naijá Sekond Ripublik. Bukola Saraki mari Toyin Saraki an dem get 4 pikin dem togeda. ==How im tek go skul== Saraki go skul for King's College, Lagos, wie im finish for 1978. Im kom go ''Cheltenham College'' for ''United Kingdom'' fom 1979 go rish 1981. Afta im finish for dat skul, Saraki kom go ''London Hospital Medical College of the University of London'' from 1982 go rish 1987, wie im get di satifiket ''Bachelor of Medicine, Bachelor of Surgery''. ==How im tek stat wok== Saraki wok as medikal ofisa for ''Rush Green Hospital'', Essex fom 1988 go rish 1989. Im bi di oga kpatakpata for ''Société Générale Bank'' (Nig) Ltd from 1990 go rish 2000.For 2000, President Olusegun Obasanjo mek am ''Special Assistant to the President on Budget''. [[Katigori:Tori About Pipu Life]] [[en:Bukola Saraki]] cnfyfnx9cquf6jh8h16o3m0p9og62ps Moshood Abiola National Stadium 0 950 16352 16349 2022-08-28T05:34:12Z Samatics 10 wikitext text/x-wiki '''Moshood Abiola Stadium''' (wey pipul sabi bifor as National Stadium, Abuja) na ples where dem dey du meni tins, wey dey insaid [[Abuja]], Federal Capital of Naijà. Di ples na home fo Naijà National futbol teem, an na stil ples fo gadarin fo culture an chorch tins. Naijà Govment apruve di kontrat to du di Stadium on 18 July 2000. Dem du di Stadium bicos of 8th All Afrika games wey stet on October 2003. Fo 12 June 2019, President Muhammadu Buhari anours di chenj of nem fo di National Stadium, Abuja to Moshood Abiola National Stadium. President Muhammadu Buhari chenj di nem wen e dey giv Presidential spich fo Democrgacy Day Celebrashion on Wednesday fo Eagle Square, Abuja. ==Hau dem tek du am== Moshood Abiola National Stadium na one of di 50 Stadium wey cost pas fo di world[https://web.archive.org/web/20140730194811/http://www.thesportmarket.biz/charts/stadiumstats/top50stadiums/ranktop.html] ==Di Structure== Moshood Abiola National Stadium fit kolet 60,491 persin, dem kova am wit roof wey no too heavy. Di Stadium get two ples wey pipul wey dey wotch bol fit sit; Di wan wey dey low get 32,000 seats an di up kon get 28,000 seats. Di one wey dey low get 56 koporate ples wey persin fit dey wotch bol, di stadium kon stil get one ples difiren wey dey fo President or oda top pipul, na 50 persin di ples fit tek. All di ples wey dey fo Ceremony an oda tins floor na 25,000 m². Di ples fo pipul wey wan watch bol get one smol ples onda wey get diferen kiosk, banks, an toilet. Na concrete an situ dey uze du di stadium. Na 36 strong tol pole dey uze sopot di roof. Di tol tins wey hod am get 140 piles wit diameta of 1.30m an 1.50m. ==Facilities== All di tins wey dem uze fo di stadium na origina an di International sport association, Federation International de Football Association (FIFA) an di International Association of Athletics Federation (IAAF) folo komfam am. #Di stadium get: .60,491 persin fit dey insaid .Velodrome wey bicycle fit pas .ples where President an oda impotant pipul fit dey .Post Ofis .Banks .where nius pipul fit dey (media) .shops .3000 ples where dem fit du insaid sport .Swimming ples wey fit tek 2000 pipul .Tennis ples (court) .Hockey ples wey fit tek 3000 pipul .ples where dem fit pley Baseball Di committee wey dey chek stadium fo di wod tok sey di Stadium na Wod klas bikos e stil gat ples lik: wen emergency hapun tins wey don dey redi, Camera wey dey ci everibodi, an e get fence wey dey pipul. Di stadium get tins wey dem fit uze kontrol fire an stil get somtin wey dey let dem no wen fire don stet. ==Histri abaut di Stadium== Naijà get meni stadium fo di kontri, no bi hol of dem get wetin go mek dem standard fo di wod. Naijà capita citi [[Abuja]], dem selet to host di 8th All Afrika Games in 2000 (sport wey dem dey du evri 4 years, wey Association of National Olympic Committee of Afrika dey oraganise). Federal Govment fo Naijà kon diside sey mek dem du one stadium fo Abuja bikos of di All Afrika Games. Na 18 July 2000 dem giv one kontrator di kontrat, na 80 kontractor tel govment sey dem won du di Stadium bifor govment giv one of dem. Plenti pipul an sport pipul dey fear sey di stadium go finish bifor game go stet. Wok stet an finish bifor di game stet. Na di stadium sef dem tok sey dem go tek du Miss World Beauty Pageant wey hapun fo year 2002. But dem no lata du am fo di stadium bikos of di fight wey hapun fo [[Kaduna]] wey pipul die na im mek dem kari dey Miss World pageant go London, England. Dey stet to dey du di stadium fo September 2000 an kon finish am fo April 2003, bifor di game stet. Di game vilej kon Alstet fom September 2000 to August 2003. Dem open di stadium fo pipul to dey uze am on 8 April 2003. Afta dey open am dem pley match to uze test am fo di game. Dat year bi di year wey pipul plenti pas fo All Africa Game histri; 6,000 pipul wey dey du sport fom 53 kontri wey tek pat fo 22 sports, 1,200 wey dem sabi sport persin see di game. E pass 1,500 pipul wey dey writ or tok abaut sport tok or writ abaut di game fo di wod. Di game stet on di 4th to 18 October 2003 an plenti pipul tok sey evritin go wel. Naijà wey bi di host kontri get 226 medals, na dem kolet medals pas dat year. No bi onli All Africa Games, dem don du fo di stadium. Dey don pley big matches fo di stadium, ezampu na World Cup qualifiers wey Naijà an oda kontri don pley. Di first match wey dem pley fo di stadium na futbol match wit lokal klub wey bi: Shooting Stars of Ibadan an Sunshine Stars of Akure on 8 April 2003. Di first goal na fom Shooting Stars playa Shakiru Lawal wey skore di onli goal fo di match afta 5 minutes. Di niu stadium wey di kontri get don hep dem host difren events lik; 2007 World Youth Championship wey bi fo Volleyball game. ==Oda tins ewu dem de yuz am for== Som oda tins wey dey hapun fo Moshood Abiola National Stadium na cultural an chorch event. q1fnuq9vblqoj0ox08n71i362cn2q5x 16353 16352 2022-08-28T05:34:48Z Samatics 10 /* Di Structure */ wikitext text/x-wiki '''Moshood Abiola Stadium''' (wey pipul sabi bifor as National Stadium, Abuja) na ples where dem dey du meni tins, wey dey insaid [[Abuja]], Federal Capital of Naijà. Di ples na home fo Naijà National futbol teem, an na stil ples fo gadarin fo culture an chorch tins. Naijà Govment apruve di kontrat to du di Stadium on 18 July 2000. Dem du di Stadium bicos of 8th All Afrika games wey stet on October 2003. Fo 12 June 2019, President Muhammadu Buhari anours di chenj of nem fo di National Stadium, Abuja to Moshood Abiola National Stadium. President Muhammadu Buhari chenj di nem wen e dey giv Presidential spich fo Democrgacy Day Celebrashion on Wednesday fo Eagle Square, Abuja. ==Hau dem tek du am== Moshood Abiola National Stadium na one of di 50 Stadium wey cost pas fo di world[https://web.archive.org/web/20140730194811/http://www.thesportmarket.biz/charts/stadiumstats/top50stadiums/ranktop.html] ==How di stadium be== Moshood Abiola National Stadium fit kolet 60,491 persin, dem kova am wit roof wey no too heavy. Di Stadium get two ples wey pipul wey dey wotch bol fit sit; Di wan wey dey low get 32,000 seats an di up kon get 28,000 seats. Di one wey dey low get 56 koporate ples wey persin fit dey wotch bol, di stadium kon stil get one ples difiren wey dey fo President or oda top pipul, na 50 persin di ples fit tek. All di ples wey dey fo Ceremony an oda tins floor na 25,000 m². Di ples fo pipul wey wan watch bol get one smol ples onda wey get diferen kiosk, banks, an toilet. Na concrete an situ dey uze du di stadium. Na 36 strong tol pole dey uze sopot di roof. Di tol tins wey hod am get 140 piles wit diameta of 1.30m an 1.50m. ==Facilities== All di tins wey dem uze fo di stadium na origina an di International sport association, Federation International de Football Association (FIFA) an di International Association of Athletics Federation (IAAF) folo komfam am. #Di stadium get: .60,491 persin fit dey insaid .Velodrome wey bicycle fit pas .ples where President an oda impotant pipul fit dey .Post Ofis .Banks .where nius pipul fit dey (media) .shops .3000 ples where dem fit du insaid sport .Swimming ples wey fit tek 2000 pipul .Tennis ples (court) .Hockey ples wey fit tek 3000 pipul .ples where dem fit pley Baseball Di committee wey dey chek stadium fo di wod tok sey di Stadium na Wod klas bikos e stil gat ples lik: wen emergency hapun tins wey don dey redi, Camera wey dey ci everibodi, an e get fence wey dey pipul. Di stadium get tins wey dem fit uze kontrol fire an stil get somtin wey dey let dem no wen fire don stet. ==Histri abaut di Stadium== Naijà get meni stadium fo di kontri, no bi hol of dem get wetin go mek dem standard fo di wod. Naijà capita citi [[Abuja]], dem selet to host di 8th All Afrika Games in 2000 (sport wey dem dey du evri 4 years, wey Association of National Olympic Committee of Afrika dey oraganise). Federal Govment fo Naijà kon diside sey mek dem du one stadium fo Abuja bikos of di All Afrika Games. Na 18 July 2000 dem giv one kontrator di kontrat, na 80 kontractor tel govment sey dem won du di Stadium bifor govment giv one of dem. Plenti pipul an sport pipul dey fear sey di stadium go finish bifor game go stet. Wok stet an finish bifor di game stet. Na di stadium sef dem tok sey dem go tek du Miss World Beauty Pageant wey hapun fo year 2002. But dem no lata du am fo di stadium bikos of di fight wey hapun fo [[Kaduna]] wey pipul die na im mek dem kari dey Miss World pageant go London, England. Dey stet to dey du di stadium fo September 2000 an kon finish am fo April 2003, bifor di game stet. Di game vilej kon Alstet fom September 2000 to August 2003. Dem open di stadium fo pipul to dey uze am on 8 April 2003. Afta dey open am dem pley match to uze test am fo di game. Dat year bi di year wey pipul plenti pas fo All Africa Game histri; 6,000 pipul wey dey du sport fom 53 kontri wey tek pat fo 22 sports, 1,200 wey dem sabi sport persin see di game. E pass 1,500 pipul wey dey writ or tok abaut sport tok or writ abaut di game fo di wod. Di game stet on di 4th to 18 October 2003 an plenti pipul tok sey evritin go wel. Naijà wey bi di host kontri get 226 medals, na dem kolet medals pas dat year. No bi onli All Africa Games, dem don du fo di stadium. Dey don pley big matches fo di stadium, ezampu na World Cup qualifiers wey Naijà an oda kontri don pley. Di first match wey dem pley fo di stadium na futbol match wit lokal klub wey bi: Shooting Stars of Ibadan an Sunshine Stars of Akure on 8 April 2003. Di first goal na fom Shooting Stars playa Shakiru Lawal wey skore di onli goal fo di match afta 5 minutes. Di niu stadium wey di kontri get don hep dem host difren events lik; 2007 World Youth Championship wey bi fo Volleyball game. ==Oda tins ewu dem de yuz am for== Som oda tins wey dey hapun fo Moshood Abiola National Stadium na cultural an chorch event. hkgycxd0f7txolfev2ei1h5mfg0mbql 16354 16353 2022-08-28T05:35:22Z Samatics 10 /* Facilities */ wikitext text/x-wiki '''Moshood Abiola Stadium''' (wey pipul sabi bifor as National Stadium, Abuja) na ples where dem dey du meni tins, wey dey insaid [[Abuja]], Federal Capital of Naijà. Di ples na home fo Naijà National futbol teem, an na stil ples fo gadarin fo culture an chorch tins. Naijà Govment apruve di kontrat to du di Stadium on 18 July 2000. Dem du di Stadium bicos of 8th All Afrika games wey stet on October 2003. Fo 12 June 2019, President Muhammadu Buhari anours di chenj of nem fo di National Stadium, Abuja to Moshood Abiola National Stadium. President Muhammadu Buhari chenj di nem wen e dey giv Presidential spich fo Democrgacy Day Celebrashion on Wednesday fo Eagle Square, Abuja. ==Hau dem tek du am== Moshood Abiola National Stadium na one of di 50 Stadium wey cost pas fo di world[https://web.archive.org/web/20140730194811/http://www.thesportmarket.biz/charts/stadiumstats/top50stadiums/ranktop.html] ==How di stadium be== Moshood Abiola National Stadium fit kolet 60,491 persin, dem kova am wit roof wey no too heavy. Di Stadium get two ples wey pipul wey dey wotch bol fit sit; Di wan wey dey low get 32,000 seats an di up kon get 28,000 seats. Di one wey dey low get 56 koporate ples wey persin fit dey wotch bol, di stadium kon stil get one ples difiren wey dey fo President or oda top pipul, na 50 persin di ples fit tek. All di ples wey dey fo Ceremony an oda tins floor na 25,000 m². Di ples fo pipul wey wan watch bol get one smol ples onda wey get diferen kiosk, banks, an toilet. Na concrete an situ dey uze du di stadium. Na 36 strong tol pole dey uze sopot di roof. Di tol tins wey hod am get 140 piles wit diameta of 1.30m an 1.50m. ==Weyin dey inside di stadium== All di tins wey dem uze fo di stadium na origina an di International sport association, Federation International de Football Association (FIFA) an di International Association of Athletics Federation (IAAF) folo komfam am. #Di stadium get: .60,491 persin fit dey insaid .Velodrome wey bicycle fit pas .ples where President an oda impotant pipul fit dey .Post Ofis .Banks .where nius pipul fit dey (media) .shops .3000 ples where dem fit du insaid sport .Swimming ples wey fit tek 2000 pipul .Tennis ples (court) .Hockey ples wey fit tek 3000 pipul .ples where dem fit pley Baseball Di committee wey dey chek stadium fo di wod tok sey di Stadium na Wod klas bikos e stil gat ples lik: wen emergency hapun tins wey don dey redi, Camera wey dey ci everibodi, an e get fence wey dey pipul. Di stadium get tins wey dem fit uze kontrol fire an stil get somtin wey dey let dem no wen fire don stet. ==Histri abaut di Stadium== Naijà get meni stadium fo di kontri, no bi hol of dem get wetin go mek dem standard fo di wod. Naijà capita citi [[Abuja]], dem selet to host di 8th All Afrika Games in 2000 (sport wey dem dey du evri 4 years, wey Association of National Olympic Committee of Afrika dey oraganise). Federal Govment fo Naijà kon diside sey mek dem du one stadium fo Abuja bikos of di All Afrika Games. Na 18 July 2000 dem giv one kontrator di kontrat, na 80 kontractor tel govment sey dem won du di Stadium bifor govment giv one of dem. Plenti pipul an sport pipul dey fear sey di stadium go finish bifor game go stet. Wok stet an finish bifor di game stet. Na di stadium sef dem tok sey dem go tek du Miss World Beauty Pageant wey hapun fo year 2002. But dem no lata du am fo di stadium bikos of di fight wey hapun fo [[Kaduna]] wey pipul die na im mek dem kari dey Miss World pageant go London, England. Dey stet to dey du di stadium fo September 2000 an kon finish am fo April 2003, bifor di game stet. Di game vilej kon Alstet fom September 2000 to August 2003. Dem open di stadium fo pipul to dey uze am on 8 April 2003. Afta dey open am dem pley match to uze test am fo di game. Dat year bi di year wey pipul plenti pas fo All Africa Game histri; 6,000 pipul wey dey du sport fom 53 kontri wey tek pat fo 22 sports, 1,200 wey dem sabi sport persin see di game. E pass 1,500 pipul wey dey writ or tok abaut sport tok or writ abaut di game fo di wod. Di game stet on di 4th to 18 October 2003 an plenti pipul tok sey evritin go wel. Naijà wey bi di host kontri get 226 medals, na dem kolet medals pas dat year. No bi onli All Africa Games, dem don du fo di stadium. Dey don pley big matches fo di stadium, ezampu na World Cup qualifiers wey Naijà an oda kontri don pley. Di first match wey dem pley fo di stadium na futbol match wit lokal klub wey bi: Shooting Stars of Ibadan an Sunshine Stars of Akure on 8 April 2003. Di first goal na fom Shooting Stars playa Shakiru Lawal wey skore di onli goal fo di match afta 5 minutes. Di niu stadium wey di kontri get don hep dem host difren events lik; 2007 World Youth Championship wey bi fo Volleyball game. ==Oda tins ewu dem de yuz am for== Som oda tins wey dey hapun fo Moshood Abiola National Stadium na cultural an chorch event. 3ajq941ds83mk2l68k1958smo32guof 16355 16354 2022-08-28T05:36:17Z Samatics 10 /* How di stadium be */ wikitext text/x-wiki '''Moshood Abiola Stadium''' (wey pipul sabi bifor as National Stadium, Abuja) na ples where dem dey du meni tins, wey dey insaid [[Abuja]], Federal Capital of Naijà. Di ples na home fo Naijà National futbol teem, an na stil ples fo gadarin fo culture an chorch tins. Naijà Govment apruve di kontrat to du di Stadium on 18 July 2000. Dem du di Stadium bicos of 8th All Afrika games wey stet on October 2003. Fo 12 June 2019, President Muhammadu Buhari anours di chenj of nem fo di National Stadium, Abuja to Moshood Abiola National Stadium. President Muhammadu Buhari chenj di nem wen e dey giv Presidential spich fo Democrgacy Day Celebrashion on Wednesday fo Eagle Square, Abuja. ==Hau dem tek du am== Moshood Abiola National Stadium na one of di 50 Stadium wey cost pas fo di world[https://web.archive.org/web/20140730194811/http://www.thesportmarket.biz/charts/stadiumstats/top50stadiums/ranktop.html] ==How di stadium luk like== Moshood Abiola National Stadium fit kolet 60,491 persin, dem kova am wit roof wey no too heavy. Di Stadium get two ples wey pipul wey dey wotch bol fit sit; Di wan wey dey low get 32,000 seats an di up kon get 28,000 seats. Di one wey dey low get 56 koporate ples wey persin fit dey wotch bol, di stadium kon stil get one ples difiren wey dey fo President or oda top pipul, na 50 persin di ples fit tek. All di ples wey dey fo Ceremony an oda tins floor na 25,000 m². Di ples fo pipul wey wan watch bol get one smol ples onda wey get diferen kiosk, banks, an toilet. Na concrete an situ dey uze du di stadium. Na 36 strong tol pole dey uze sopot di roof. Di tol tins wey hod am get 140 piles wit diameta of 1.30m an 1.50m. ==Weyin dey inside di stadium== All di tins wey dem uze fo di stadium na origina an di International sport association, Federation International de Football Association (FIFA) an di International Association of Athletics Federation (IAAF) folo komfam am. #Di stadium get: .60,491 persin fit dey insaid .Velodrome wey bicycle fit pas .ples where President an oda impotant pipul fit dey .Post Ofis .Banks .where nius pipul fit dey (media) .shops .3000 ples where dem fit du insaid sport .Swimming ples wey fit tek 2000 pipul .Tennis ples (court) .Hockey ples wey fit tek 3000 pipul .ples where dem fit pley Baseball Di committee wey dey chek stadium fo di wod tok sey di Stadium na Wod klas bikos e stil gat ples lik: wen emergency hapun tins wey don dey redi, Camera wey dey ci everibodi, an e get fence wey dey pipul. Di stadium get tins wey dem fit uze kontrol fire an stil get somtin wey dey let dem no wen fire don stet. ==Histri abaut di Stadium== Naijà get meni stadium fo di kontri, no bi hol of dem get wetin go mek dem standard fo di wod. Naijà capita citi [[Abuja]], dem selet to host di 8th All Afrika Games in 2000 (sport wey dem dey du evri 4 years, wey Association of National Olympic Committee of Afrika dey oraganise). Federal Govment fo Naijà kon diside sey mek dem du one stadium fo Abuja bikos of di All Afrika Games. Na 18 July 2000 dem giv one kontrator di kontrat, na 80 kontractor tel govment sey dem won du di Stadium bifor govment giv one of dem. Plenti pipul an sport pipul dey fear sey di stadium go finish bifor game go stet. Wok stet an finish bifor di game stet. Na di stadium sef dem tok sey dem go tek du Miss World Beauty Pageant wey hapun fo year 2002. But dem no lata du am fo di stadium bikos of di fight wey hapun fo [[Kaduna]] wey pipul die na im mek dem kari dey Miss World pageant go London, England. Dey stet to dey du di stadium fo September 2000 an kon finish am fo April 2003, bifor di game stet. Di game vilej kon Alstet fom September 2000 to August 2003. Dem open di stadium fo pipul to dey uze am on 8 April 2003. Afta dey open am dem pley match to uze test am fo di game. Dat year bi di year wey pipul plenti pas fo All Africa Game histri; 6,000 pipul wey dey du sport fom 53 kontri wey tek pat fo 22 sports, 1,200 wey dem sabi sport persin see di game. E pass 1,500 pipul wey dey writ or tok abaut sport tok or writ abaut di game fo di wod. Di game stet on di 4th to 18 October 2003 an plenti pipul tok sey evritin go wel. Naijà wey bi di host kontri get 226 medals, na dem kolet medals pas dat year. No bi onli All Africa Games, dem don du fo di stadium. Dey don pley big matches fo di stadium, ezampu na World Cup qualifiers wey Naijà an oda kontri don pley. Di first match wey dem pley fo di stadium na futbol match wit lokal klub wey bi: Shooting Stars of Ibadan an Sunshine Stars of Akure on 8 April 2003. Di first goal na fom Shooting Stars playa Shakiru Lawal wey skore di onli goal fo di match afta 5 minutes. Di niu stadium wey di kontri get don hep dem host difren events lik; 2007 World Youth Championship wey bi fo Volleyball game. ==Oda tins ewu dem de yuz am for== Som oda tins wey dey hapun fo Moshood Abiola National Stadium na cultural an chorch event. 7xvex2j0mqxurxaztlsp65q7cgt2yv7